We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.
supported by
/

lyrics

V1:
CHALE MEK WE DO LIKE WE DEY CRY
LIKE E PAIN WE SAY E DIE
SO SEY DEY GO GIVE WE MALT
HM! THE KEHBAB NO GET SALT
Y DEY GIV U SMALL CHICKEN?
...ENTER KITCHEN
WE 4 CHILL B4 DEY SUS
THE GARI FOTO NO HAV SAUCE
LATER WE GO FIT SORT AM, THE GIRL WEY NOW WE FOR SPOT AM
SEE AM NOR I GO HEAD BOTT AM, TAKE THIS KNIFE COT COT AM
BUT THE THING JUST BE PLASTIC, FOR DO SOMTIN MORE DRASTIC
SHE GET WE FEEL SEY DASSIT
REVENGE GO BE FANTASTIC

CH:
WE DEY CRY THE DRY
TEARS OF A CROCODILE
TWO HAPPY ANIMALS
WE DEY 4 YOR FUNERAL
FOR THE MINERALS

V2:
AH I C AM
U C AM?
NO B AM?
DAT B YAM
FOODIAN
WER DEY AM?
...C AM
E B AM!
U MAKE READY?
EVER, U B SHAKY?
NEVER
E NECK?
SEVER
MEK U CHECK
CLEVER

CH:

V3:
…AH! U DEY CRY?
I NO DEY CRY
Y ?!?
SHE DEY CRY!!
KAI! SHE 4 DIE!!
Y?!?
Y?!?!?!
SHE MAKE SAD
TOO BAD!
HER DAD
AM GLAD
SO U WANT TAKE AM ADD?
YES!!
WE NO B KILLERS, WE B CHILLERS
SHE WOUND US SHE US STEAL US
BUT CHALE TIME GO HEAL US
TIME IS NOT A DOCTOR!!! E NO FIT COMMOT SCARS
...OH SHE HAS A DAUGHTER

CH:

credits

from Coz Ov Moni 2 (FOKN Revenge) O​.​S, released January 29, 2014

license

all rights reserved

tags

about

FOKN Bois London, UK

Official page of FOKN Bois, Africa's most progressive & controversial musicians.
...
bookings : fitz@belmontbookings.nl

contact / help

Contact FOKN Bois

Streaming and
Download help

Redeem code

Report this track or account

If you like FOKN Bois, you may also like: