We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.
/

lyrics

No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow
No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow
No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow
No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow

As the sky always dey change, people dey change too
Weatherman bring me sun, make you bring me rain too
And if you no see me tomorrow, sing my name too
Nobody ever warn me from the things we came to
You dey predict what go happen? Methinks it ain't true
E be some small difference between me and you
Make we cherish everything wey we see and do
He who dey live for peace, equality and truth
Dey live him life with ease and him ways be living proof
When I wake up early in the morning
I know I’m blessed as a man can be
Never forget my ancestors gone
And I know sey dem dey watch down on me
Heeba
Its inspirational
I’m charged with aspirations and dreams to follow
And leave behind life’s troubles and all my sorrows
And live today! Cos no one knows tomorrow!

No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow
No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow
No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow
No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow

I no go stop to live my life to wait for better days
And if you think its wrong then make you show me better ways
Life is hard, we no dey happy we dey try to get away
You hear sey on the other side there is a better place
Tomorrow you go pack your bags and try to head that way
But the sky is kinda clouded so you think you better stay
We keep on waiting for tomorrow but it seems it never comes
It never comes.
Procrastinate, we wait
So the job is never done
Never done
They say rainbows apologise for angry skies
Through rain God still blesses us when when he cries
We can make the best of all wahala when we try
Its inspirational
I’m charged with aspirations and dreams to follow
And leave behind life’s troubles and all my sorrows
And live today!
Cos no one knows tomorrow!

No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow
No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow
No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow
No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow

No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow
No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow
No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow
No no nobody
No no nobody
No no no one knows tomorrow

credits

from The FOKN DunaQuest in Budapest, released April 26, 2011

license

all rights reserved

tags

about

FOKN Bois London, UK

Official page of FOKN Bois, Africa's most progressive & controversial musicians.
...
bookings : fitz@belmontbookings.nl

contact / help

Contact FOKN Bois

Streaming and
Download help

Redeem code

Report this track or account

If you like No One Knows (ELO Remix), you may also like: